English

Jimmy Odukoya: Fountain of Life Church hold service despite court order wey bar senior pastor – BBC News Pidgin

On Sunday, Pidgin confam say Pastor Jimmy Odukoya come church and e appear for stage as e also dance with pipo. Di Church for statement on dia official Instagram account tok say di tori wey dey make di rounds no be true.

Meanwhile, one Board of Trustees carry di matter go court say make dem bar Pastor Jimmy make e no parade imsef as di Lead Pastor.

Related Articles

زر الذهاب إلى الأعلى